Jos

From Wikipedia

Jos na siti wey dey Middle-Belt of Naijá. Di siti get pipul wey plenti rish 900,000 as dem tek count am for di 2006 sensus.[1] Dem sabi am wella as "J-Town", an na Jos bi di gofment kapital an siti wey big pass for Plateau Stet.

Wie dem get di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. FEDERAL REPUBLIC OF NIGERIA : 2006 Population Census.