Dayo Amusa
Hau e go bi
Dayo Amusa
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | Dayo Amusa |
| Orijina nem | Dayo Amusa |
| Wen dem bon am | 1983 |
| Ples wey dem bon am | Lagos |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | singa, actor, filmmaker, film director |
| Wie e go skul | Moshood Abiola Polytechnic, Mayflower School |
| Wen e stat wok | 2002 |
| Rilijon | Christianity |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Instrument | voice |
| Personal pronoun | L484 |
Dayo Amusa (dem bon am for July 20, 1983) na Naija aktres an singa.
How e tek stat life an wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na for Legos dem bon am.Dayo bi di fest bon of e famili an dem bi 5 pikin wey e mama bon.Dayo papa kom fom Lagos an e mama na fom Ogun Stet.Dayo skul for Mayflower lkene. Dayo rid fud sayensi an teknoloji for Moshood Abiola Politeknik bifor e stat e aktin karia for 2002. Dayo du e fest prodoshon for 2006. E dey akt som English langwej fim dem bot na Yoruba langwej fim-dem Dayo dey akt wel wel for Nollywood. Na Dayo get payDab skul dem wey get two lokashon for Ibadan an legos.
Awods
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Awod | Katigori | Resot | Ref |
|---|---|---|---|---|
| 2013 | Best of Nollywood Awards | Best kiss in A Movie | win | |
| 2014 | Yoruba movie Academy Awards | Best Crossover Act | win | |
| 2018 | Best of Nollywood Awards | Best Actress in a lead Role Yoruba | Nominated | |
| 2019 | Best of Nollywood Awards | Best Actress in a lead Role Yoruba | Nominated |
Singu
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Aye Mii
- Ayemi Remix ft Oritsefemi
- Alejo
- Blow My Mind
- Mama's Love
- Omodaddy
- Ife Foju