Chike Nwoffiah

From Wikipedia
Chike Nwoffiah
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemChike Chenj-am
Wen dem bon am22 July 1965 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, actor Chenj-am
Wie e go skulColumbia University, University of Lagos, Columbia Business School, Government College Umuahia Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Chike C. Nwoffiah (bon 22 July 1965) for Naija. I bi fimmeka and art consultant. Im dey among di "Top Ten Most Influential African Americans" for San Francisco Bay Area by CityFlight Magazine in 2000.

Edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Nwoffiah go Government College, Umuahia, and di University of Lagos, bifor i go United States go studi for Columbia University Graduate School of Business (INM) and the Hollywood Film Institute.

Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na i bi di bifor bifor President of di Rhesus Media Group and Executive Direktor of di Oriki Theater wey dey California. Im bi bifor bifor Adjunct Faculty member for Menlo College, California. Na im bi dey main partner for C3 Media, Abuja, Naija. Im bi bifor bifor direktor of di Silicon Valley Africa Film Festival.

Fim wey i dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • 2000: Growing Black in America
  • 2001: Jamaica - Spirit of Enterprise
  • 2002: Tantu
  • 2003: A Jewel in History
  • 2004: A Killing in Choctaw
  • 2005: Every Drop Counts
  • 2006: Bridges
  • 2007: Wake Up Africa
  • 2009: A Prayer for the Inauguration
  • 2009: Sabar - life is a dance!