Bukky Wright

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Bukky Wright
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejBukky Wright Chenj-am
Orijina nemBukky Wright Chenj-am
Famili nemWright Chenj-am
Wen dem bon am31 March 1967 Chenj-am
Ples wey dem bon amAbeokuta Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, politician, singa Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok1996 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Bukky Wright (dem bon am for 31 March 1967) na Naija aktres, biznes wuman an politishian. E get one fashion ples wey dem de kol Hause B Collection an a beauty spa wey dem de kol B Wright.

How e tek stat life an skul wey e go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bukky Wright papa na Kristian an im mama na Muslim an na Abeokuta im papa an mama de live. Bukky Wright go Unilag (University of Lagos) an get Bachelor digrie in Ekonomis. Bukky stat ha aktin karia in 1996.E don dey inside meni Nollywood fim of Yoruba an Inglish langwej. Bukky even dey inside Wale Adenuga's Televishon series Super stori. In 2014, Bukky Wright enta for di post of Honorable for Ogun State House of Assembly onda Social Democratic Party (SDP) wey forma govno Olusegun Osoba lid.

E pasonal life tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bukky Wright don mari an e get two son, Eniola an Gbenga.E bikom granma wen one of e pikin bon.

Politikal karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

In 2014, Bukky enta for di posishon of Senator in Ogun State House of Representatives onda Social Democratic Party.