Adokiye Amiesimaka

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Adokiye Amiesimaka
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Wen dem bon am23 November 1956 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialitymidfielder Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Member of sports teamNigeria national football team, Enugu Rangers, ACB Lagos, Sharks F.C. Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Participant in1980 Summer Olympics, 1980 African Cup of Nations Chenj-am

Adokiye Amiesimaka (wey dem bon for November 24) na Naija futbola, wey play for Enugu Rangers Futbol klub (for Enugu), Sharks Futbal klub (for Port Harcourt), Afrika Kontinental Bank Futbol Klub, Lagos, an Naija Nashional futbol tim wen e bi law student for Yunivasiti of Legos. For di time wey e dey play for left side for midfid, na di wey im dey run an dribu mek am shine wel wel. Adokiye na memba of Naija side wey win gold for di Afrika kup of Nashions for 1980 an e stil play for 1980 Olympics. E stil repiset Naija for di 1978 an 1982 FIFA World Cup Qualifiers. Adokiye go CMS Grammar School for Legos, as e captein e skul an dem win di Lagos State’s Principals Cups for di final game wit St. Finbarr’s College (Lagos). Afta, e go rid law for di University of Lagos. As e bi di bifor bifor chairman for Sharks Football Club (wey dey for Port Harcourt), Adokiye nem na e dem gif di stadium wey dey for Ikwerre Lokal Govament Aria for Rivers Stet. Na Adokiye stil bi di bifor bifor Attorney-General an Commissioner of Justice for Rivers Stet, as e don wok bifor as Director of Public Prosecution for di Stet.

Di wahala abaut age mata[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 2009, Adokiye wey dey wok wit Punch Niuzpepa enta one wahala afta e tok sey som playa for the Naija onda- 17 futbol tim don old pas di age wey dem tok.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]