Zulu Adigwe
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Wen dem bon am | 27 June 1955 |
| Ples wey dem bon am | Enugu State |
| Wen e kpai | 23 April 2024 |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | French, German |
| Wok wey e dey du | actor |
| Wie e go skul | Naija |
Zulu Adigwe (wey kpai on 23 April 2023) na Naija aktor an singa, dem sabi am bikos of di kai wey e dey akt lik pesin papa for Naija fims. Plenti pipu fest sabi Mr. B in di komedi Basi an Kompini, an Di niu one wey e dey insaid na 2019 Living in Bondage: Breaking Free.
Hau e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Adigw for Enugu wia e dey pas wen e smol, kon leta go Austria we e du im primari an sekondri skul. No bi onli aktin e sabi, e stodi German an French, wok as ticha an e Len Medicine smol bifor e kon Nigeria bak wen im papa kpai. E go Universiti of Ibadan wia e stodi Theatre Arts, e finish wit first klass Honors.
Im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Adigwe don lik to dey akt sins e dey seven years old. Di niu fim wey e du wey plenti pipu uze sabi am na Basi an Company wey dem dey holways sho for televishon, e akt as Mr. B, e stan for bifor bifor akto Albert Egbe wey komot bikos e an di produsa, Ken Sari Wiwa, get katakata.
In 1991, Adigwe dey insaid aktors wey akt in Checkmate.
Som of im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Fims
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Title | Role | Director | Notes |
|---|---|---|---|---|
| 2019 | Living in Bondage: Breaking Free | Pascal Nworie | Ramsey Nouah | |
| 45 Minutes | Actor | Alvin Mic Master | ||
| 2015 | The Powerful Baby | Actor | Nonso Emekaekwue | |
| 2006 | The Grandmasters 1 & 2 | Actor | ||
| My Promise 1 & 2 | ||||
| City of Kings 1 & 2 | ||||
| Divided Heart 1 & 2 | ||||
| 2005 | Bigger Boys 1 & 2 | Actor | ||
| After Dawn 1 & 2 | ||||
| Gods of Liberation 1 & 2 | ||||
| 2004 | Living Abroad | Actor | Elvis Chuks | |
| 2003 | Blood Diamonds 1 & 2 | Actor | Teco Benson | |
| Top Secret | ||||
| Unforgetable 1 & 2 | Osita Okoli | |||
| The Kingmaker | ||||
| My Only Love | Fr. Nwachukwu | |||
| 2000 | Issakaba 2 | Actor | Lancelot Oduwa Imasuen | |
| 1999 | Issakaba | |||
| Endtime 1 & 2 | ||||
| Face of a Liar 1 & 2 | ||||
| Last Ofalla |
Televishon
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Title | Role | Director | Notes |
|---|---|---|---|---|
| 1988-1990 | Basi and Company | "Mr B" | ||
| 1991 | Checkmate | Professor Monday Edem #1 |
Wia dem ci pruf
[chenj-am | chenj-am for orijin]1. "Awards berth in Benin". Vanguard News. 2015-11-06. Retrieved 2021-05-23.
2. Nollywood actor Zulu Adigwe is dead. Daily Post News. April 24, 2024.