Lancelot Oduwa Imasuen
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Lancelot |
| Wen dem bon am | 21 July 1971 |
| Ples wey dem bon am | Benin City |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | film director, screenwriter, film producer |
| Wen e stat wok | 1999 |
| Filmography | Lancelot Oduwa Imasuen filmography |
| Personal pronoun | L485 |
Lancelot Oduwa Imesuen (dem bon am June 20, 1971) na Naijá fim dareto an fim podusa.
Tori abaut e wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Imasuen don wok for Naijá fim indostri Sice 1995 as a dareto an podusa. E dey liv for Legos. Im fim dey sho Afrika pjpul kulture, witchcraft (juju), crime, hadlife, religion an folk beliefs. Imasuen get am for mind to du don one fim wey di nem bi Nogbaisi Ovonramwen for 2013,wey go dey abaut di last Oba of Benin.
Nollywood Babylon
[chenj-am | chenj-am for orijin]In 2008 a Canadian documentary Nollywood Babylon co-direkted by Ben Addelman an Samir Mallal, an produs by AM Pictures an di National Film Board of Canada in association with di Documentary Channel, followed Lancelot Oduwa Imasuen while he was shooting his 157th film Bent Arrows. Di dokumentary played in di Offishal kompetishon at di Sundance Fim Festival in January 2009. Dem bring Bent Arrow for Nijiria maket for 2010.
Fim wey e dey
[chenj-am | chenj-am for orijin]- The Soul That Sinneth (1999)
- The Last Burial (2000)
- Private Sin (2003)
- Enslaved (2004)
- Moment of Truth (2005)
- Games Men Play (2006)
- Yahoo Millionaire (2007)
- Sister's Love (2008)
- Entanglement (2009)
- Home in Exile (2010)
- Bent Arrows (2010)
- Adesuwa (2012)
- Invasion 1897 (2014)
- ABCs of Death 2 (Segment L is for Legacy) (2014)
- "ATM (Authentic Tentative Marriage)" (2016)
- Enakhe (2020)