Jump to content

Zack Orji

From Wikipedia
Zack Orji
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemZachee Ama Orji Chenj-am
Fest nemZack, Zach Chenj-am
Famili nemOrji Chenj-am
Wen dem bon am30 October 1960 Chenj-am
Ples wey dem bon amLibreville Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej, French Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, actor, film producer Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Nigeria Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok1991 Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Zachee Ama orji (wey dem bon for Libreville, Gabon for 1960) na Naija aktor daretor, produsa an fim-meka. Orji finish from Yunivasiti of Nigeria, Nsukka. E gro up for Cameroon, Benin, an Togo. E sabi spik English an French wel wel. Orji fest muvi wey e akt na Unforgiven Sin for 1991. For one intaveiw wey e get wit Bollywood post Orji tok how e tek get du lidin role for du muvi witaut audishonin. Sins den, Orji don dey akt for difrent muvi dem an e don dey akt for difrent muvi dem an e don bi Nollywood legend. E mari one wumam wey ha nem na Ngozi Orji an dem get 3 pikin dem an na Naija dem dey stey. Zack fest fim wey e daret na di WEB for 2000 an e fishor imself an Ghanian aktress Kalsoume sinare. Du muvi win best kolaborativ fim for di Ghana awods of 2001.