Jump to content

Venita Akpofure

From Wikipedia
Venita Akpofure
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemVenita Chenj-am
Wen dem bon am1 January 1987 Chenj-am
Ples wey dem bon amGreat Britain Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Benita Akpofure (dem bon am for 1 January 1987) na British-Naija aktres an e dey dans for muzik vidio. Akpofure kom dey popula wen e folo join for di housmate in fourth sisin of Big Broda Naija. Akpofure pley di rol Nengi for Afrika majik Unmarried.

How Shi Tek Stat Life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Akpofure dem bon ha for united kingdom an shi bi Delta state Nigeria shi gro op for Benin Edo state where shi attend Our lady of Apostle for ha primary skul bifo shi kom go bak to England shi stodi Accounting for Kingston Hertfordshire University for do united kingdom.

How Shi Tek Stat Wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Akpofure pley do rol of Mimi for Ay makun's Ay's Crib an shi feature for 2face ldibia's lhe Ne Me and mukulu by skales as di video vixen. Bifo shi particept for do Big Brother Naija wetin pipul tek sabi ha for, na di rol wey shi du for mukulu. Shi don serve as brand ambassador for first city monument bank, martini Rose and mouka Foam shi still bi ambassador for Hawaii soap wit pipul like mercy Eke and sophine Alakija. Shi bi housemate for di fourth season of Big Brother Naija an shi commot for di house for di 41day of di show wey mek ha di 11th persin of di 20 housemate wey dem comot.

Tori Abaut Ha Life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shi bi mama of tu pikin an shi mari one Mr Terna Tarka for 4years. shi tok for wan intaview wit punch for 2021 sey leavin ha husband na one of di toughest decision wey shi don mek an shi dey grateful for ha support system. Akpofure unda go breast augmentashon surgery for Quartz's Clinic Istanbul for 2020 shi tok abaut ha experience for ha YouTube channel.

Fim Wey Shi Du

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mizik Videos

Caption text
YearSongArtistRef
2012Ihe Ne Me2Face ldibia[12]
2012AligoPsquare
2012Magician Remixlce Prince
2012Scoobi Doo(ft el Dea)Hakeem da Dream[2]
2012Finish WorkNacto C
2012MukuluSkales
2012Shake Ur BumTimaya
2012Mo Fe Loj.Roc
2012Too much money (ft Banky W)lceBerg Slim

Televishon

Caption text
YearShowRolNoteRef
2021Nollywood Queensalongside Nuella Njubigbo and Mimi Orijiekwe[14]
2020-21Unmarried Nenji(Nigeria)[3][15]
2019Big Brother NaijaHerselfevicted on day 41 of the show[6]
2020losing controlkoko

Fim Dem

Caption text
YearTitleRolRef
2021My village peopleprincess[16]
2020kambili:The whole 30 yardsBiodun[17][18]
2015while you slept[19]
2013Gold Digging[20]

Awards An Nominashom

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearAwardCategoryResultRef
2015Golden lcon Academy movie awardsBest supporting FemaleNominated[12]
2021Net HonourMost popular ActressNominated[22]