Uti Nwachukwu

From Wikipedia
Uti Nwachukwu
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemUti Nwachukwu Chenj-am
Famili nemNwachukwu Chenj-am
Wen dem bon am3 August 1982 Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Nigeria, Benson Idahosa University Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok2011 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Awod wey e koletNollywood Movies Awards, Africa Movie Academy Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Uti Nwachukwu (dem bon am for August 3, 1982) na Naijá fashon pésin, tok tok pesin for TV an one of di pesin wey dey preset di Naijá sho Jara.E kom fom Ndokwa Abon kindom, Ndokwa East lokal Govament Aria, Delta Stet, Naijá.

Tori of e life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Uti na di last pikin of e papa an mama dem amog di six Pikin wey e paret bon. Uti gro up for Delta Stet Ughelli for Uloho Avenue. Fom 1993 go rish 1999, E attend klass dem for lghenedion Edukeshon senta.Eti rid Komputa Sayensi in diploma fom University of Nigeria Nsukka an get Bachelor's digrí fom Benson ldahosa University in Benin city.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Uti reprisent Naija for Big Brother Africa 3. Na e bi di nomba 3 pesin wey dem rimuv for di Big Brother Africa 3 house for October 5, 2008 (Day42). For insaid di house pipul sabi Uti as pesin wey dey distob di oda housemates (pupil laik Mimi an Thami) During Namibian housmate Lucille's evicshon Uti vex as e kom no sey dem komot Lucille for di Big Brother house. For 2010, e folo for di Big Brother Africa 5 All stars wey bi say e last for 91 days an na im win di Big Brother as e beat Munya Chidzonga for di final vote of 8 to 7. Uti don stay for 133 days of di yuz for di Big Brother house .Pupi don sabi uti since wey e don dey host for di red carpet an TV progrram small group wey dem call dem salf gigs kom host kom put red carpet award as di biggest event for Africa. Di Africa Magic Viewers Chioce Awards,don dey an e stil dey count.he stil get oda show like magazine Jara show wey donlast for 11 season for Africa Magic FOR 2022 He host di red carpet of eighth edishon of Africa Magic Viewers Choice Awards (AMVCA) di reunion of showmax kom hit TV show "The RealHousewives of lagos an do launch evevt of tecno carmon19

How He Tek Stat Aktin Wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 2011 Uti mek transishon from singing go aktin an he don sho for meni Nollywood fim demsom of dem na The change, Finding mercy, Nnenda,In the cupboard, Broken silence, weekend Getaway an Deep inside. Uti rekord an rilise im debute single wey bi once in my life, In the beginning for 2011. Di musik vidio wey e rekord for may 2011 an rilise am for di same yua wey mek wave tru out di world.

Fim Wie He Due[chenj-am | chenj-am for orijin]

The Changer
Finding Mercy
Bursting Out (film)
Nnenda
In the Cupboard
Broken Silence
Weekend Getaway
Deep Inside
Whose Meal Ticket
Aki and Pawpaw
Love Is in the Hair
Chief Daddy
10 Days in Sun City

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]