Ughelli
Hau e go bi
Ughelli
| Official language | English langwej |
|---|---|
| Continent | Afrika |
| Kontri | Naija |
| Located in the administrative territorial entity | Delta State |
| Located in time zone | UTC+01:00 |
| Coordinate location | 5°30′0″N 5°59′0″E |
| Language used | Urhobo |

Ughelli na di town for Delta Stet, Naija an one of di 24 kindoms wey mek up di Urhobo neshon. E dey also serve as di headkwotas of di Isoko North Lokal Govamet Aria of Delta Stet, Naija.
Ogbonge pipul
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Stewart Egedegbe, di elda broda of Isaiah Ogedegbe