Stewart Egedegbe
Appearance
Stewart Egedegbe
Kontri wey e kom from | Naija |
---|
Stewart Egedegbe na di Naija loya wey im wok na to go Kot an joj pipul mata.[1] E dey live for Ughelli, Delta Stet, Naija.[2][3]
Pasonal laif
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na Oghara-Iyede (wey dey for Isoko North Lokal Govamet Aria of Delta Stet, Naija) bi di vilej wey Stewart Egedegbe kom from an dis one mek am Isoko man.[4][5] Na im bi di elda broda of Isaiah Ogedegbe.[4][5]
For di nite of 30 Januari 2011, dem bin kidnap Stewart Egedegbe.[3] Howeva, for 2 Febuari 2011, dem bin "reliz am afta three days for insaid di den of im kidnapas", akording to a ripot for Vanguard Niuspepa.[2]
No infomeshon dey avalebo abaut how e tek get im fridum bak, but Egedegbe don kol im experience "a weked 72 hawas stay" for di kidnapas den.[3]
Wie dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Elozino, Gabriel (20 January 2022). "Court Discharges Alleged Fake EFCC Officers in Delta". The Trumpet Nigeria. Archived from the original on 27 September 2023. Retrieved 28 December 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - ↑ 2.0 2.1 Ahon, Festus (2 February 2011). "Kidnapped lawyer freed". Vanguard Newspaper. Archived from the original on 29 December 2023. Retrieved 28 December 2023.
- ↑ 3.0 3.1 3.2 "Kidnapped lawyer, Egedegbe, freed in Ughelli, Delta State". Safer Africa Group. 3 February 2011. Archived from the original on 25 December 2023. Retrieved 28 December 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - ↑ 4.0 4.1 "The Story Of Isaiah Ogedegbe". Pastor Isaiah Ogedegbe. 14 July 2022. Archived from the original on 14 October 2022. Retrieved 28 December 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - ↑ 5.0 5.1 "About". Isaiah Ogedegbe Blog. 16 October 2022. Archived from the original on 16 October 2022. Retrieved 28 December 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)