Tyap langwej

From Wikipedia
Tyap langwej
language, modern language
Subclass ofTyapic Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Indigenous toKaduna State, Plateau State Chenj-am
Writing systemLatin script Chenj-am
Ethnologue language status6a Vigorous Chenj-am
Wikimedia language codekcg Chenj-am

Tyap langwej na one of di plenti langwej wey di pipul wey dey tok-am dey hia diasef an di langwej bi one of di Plateau langwej-dem of Naijá for Middle-Belt. Dey sabi di langwej wit di Hausa nem Katab abi Kataf.[1][2] 5] Tyab langwej stil get meni nem wey dey tek no am dependin of di wey pesin dey spik am.For ezampul: Sholyio (Morwa), Fantswam (Kafanchan), Gworok (Kagoro), Takad (Attakar), "Mabatado" (Tyap 'proper'), Tyeca̱rak (Kacecere) an Tyuku (Tuku).As Blench(2008) tek tok am, e bi like sey one langwej wey bi Jju—wey get pipul wey dey tok-am wey plenti pas—na anoda type of Tyap (even as e tek bi sey di pipul wey dey tok di langwej dey see diasef like difren pipul). Na di pipul wey dey tok dis langwej dey kol am Atyap.

Aria-dem wey dem dey spik di langwej[chenj-am | chenj-am for orijin]

Pipul wey dey Jema'a lokal Govament, Kaura lokal Govament an Zangon Kataf lokal Govament tek Tyab langwej as dia papa langwej.Som pupil wey Kachia an Kaura wey dey Souta Kaduna Stet dey spik di langwej.You go stil find meni pipul wey dey spik Tyab in Kaduna South an Chikun lokal Govament Aria of di Stet. Skoggard (2014) tok sey Tyap(Katab) pipul dey Niger, Nasarawa, Kaduna Stet an FCT.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Meek, C. K. (1928). The Katab and Their Neighbours: Part I. Journal of the Royal African Society. (27)(106). P. 104–126. JSTOR 717082.
  2. McKinney, N. P. (April 1990), p. 255.