Middle-Belt

From Wikipedia

Di Middle-Belt (dem stil dey rait am Middle-Belt abi Sentra Naijá) na wod wey dem dey yuz for Geography tok wey konsan humanbi wey dem dey yuz tek diskose di aria wey waka pas evri sentra Naijá wey bi like belt, e kom bi like jonshon box wey dey link Naijá North wit Naijá South. Na im bi di southern pat of di Northern Rigion of Naijá bifor bifo[1] an e no kom get one etnik grup wey big ful evriwie, an na im stil kom bi wie Naijá Federal Kapital Teritri wey bi kapital for Abuja dey.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Johnson, Patrick (1978). Operation World: A day-to-day guide to praying for the world. (Ed. 4th) OM Publishing and WEC Publications. ISBN 1-85078-007-2. P. 327-328.