Atyap pipul
Hau e go bi
(E kom from Atyap pipo)
Atyap pipul
| Subclass of | Benue–Congo peoples |
|---|---|
| Kontri | Naija |
| Located in the administrative territorial entity | Kaduna State, Plateau State |
| Language used | Tyap langwej |
Atyap pipul (Tyap: A̱tyap, one pesin: A̱tyotyap; Hausa: Kataf, Katab) na pipul wey dey plenti for Zangon Kataf, Kaura an Jema'a Lokal Govament Aria-dem for southern Kaduna Stet, for Naijá. Dem dey tok di Tyap langwej, wey dey for inside di Sentral Plateau langwej-dem.[1]
Wie dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ The Atyap Nationality. Atyap Community Online.