Tunbosun Aiyedehin

From Wikipedia
Tunbosun Aiyedehin
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am20 June 1969 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, voice actor Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic majorbusiness administration Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Magic Viewers' Choice Awards Chenj-am

Tunbosun Aiyedehin (dem bon am for June 20,1969) nik nem wey im dey popula for na Tuby. Na Naija fim Aktres an vois artist. Dem no ha wel wel for di pat we shi akt for di fim Two Brides and a Baby and Kpians: The Feast of Soul.

Haw shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

She join di Naija fim industry wey bi Noollywood now for let 90s, after shi don do small bizness do ten yies. Aiyedehin don akt do Naija telivishun fim laik: Hakkunde, Troubled Waters, Moth to a Flame, Hell or High Water, Lockdown, Dear Bayo, Mrs. & Mrs. Johnson and The Ten Virgins. Shi win Best Supporting Actress in a Drama for di 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards, an Best Actress in a Supporting Role (English) for 2019 Best of Nollywood Awards.