Jump to content

Tobi Bakre

From Wikipedia
Tobi Bakre
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemTobi Chenj-am
Famili nemBakare Chenj-am
Wen dem bon am1 June 1994 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, model, presenter, photographer, banker Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok2018 Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Magic Viewers' Choice Awards, Africa Movie Academy Award for Best Actor in a Leading Role Chenj-am
Nominated for2020 Best of Nollywood Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Tobi Bakre (dem bon am for 1 June 1994) na Naija aktor, model, host, compete and photographer. Tobi bikom popula afta im finish as a finalist in di Big Brother Naija (season 3) reality TV show in 2018

Hau im tek stat life an go skul

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Tobi wey dem bon inside the family of four children, wey im brother Femi bakre, CEO of Kraks TV and two sisters. He collect his Bachelor's degree at di University of Lagos where he graduated with a Second Class Honours Upper Division in Banking and Finance

hau e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Tobi' na bifore bifore investment banker having worked in di office as an Accountant General of di Federation and in the banking industry for four years. He participated in di Big Brother Naijá(season 3)reality TV sold. Im bi brand ambassador to unilever Amstel Malta, and Jumia in and out of Nigeria