Jump to content

Templet:You sabi am

From Wikipedia

* Alvan Azinna Ikoku (wey dem bon for 1 Ogost 1900, an e kpai for 18 Novemba 1971) na Naija pesin wey bi politishan, pesin wey dey stand gidigba an fait for pipul rait, an pesin wey dey sopot edukeshon mata...Rid-am dey go...

* Abba Musa Rimi, CON (wey dem bon for 28 Febuari 1940) na one man fom Naija wey pipul chuz mek e bi di pesin wey go rul dem for Kaduna Stet for 1979 wen Naija dey for dia Sekond Ripoblik, dis wan kom mek Rimi bi di pesin wey go dey du laik govno for dat taim wey dem komot Govno Abdulkadir Balarabe Musa as di govno for Jun 23, 1981...Rid-am dey go...