Templet:LeadingContents

From Wikipedia
Adeniran Ogunsanya
  • Adeniran Ogunsanya, QC, SAN (31 January 1918 – 22 November 1996), im be lawyer and politician. Im dey among di people wey first start di Ibadan Peoples Party(IPP). Im serve as di oga pata-pata for people wey dey judge matter for court and for school mata for Lagos state. For di second republic, im be di oga pata-pata for di Nigerian People's Party.
  • Adegoke Adelabu, (3 September 1915 – 25 March 1958), im be big pesin for politics for Ibadan city wey come still be Western Region of Nigeria before Nigeria begin stand on their own for 1960. From 1955 to 1956, na Adegoke be di oga pata-pata for Natural Resources and Social Services. Im still be di oga for di pipu wey no dey support Western Regional Assembly until im come die for 1958.