Shina Peller

From Wikipedia
Shina Peller
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemShina Chenj-am
Famili nemPeller Chenj-am
Wen dem bon am14 May 1974 Chenj-am
Ples wey dem bon amIseyin Chenj-am
Pesin wey e mariAyọ̀bọ́lá Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician Chenj-am
Post wey e deymember of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulLadoke Akintola University of Technology Chenj-am
Party wey e dey for politisAll Progressives Congress Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am

Shina Abiola Peller ( Dem bon am for May 4, 1970) na Naijá pesin wey dey du biznes, politis an e dey for di 9th Nashonal Assembly wey dey for Abuja. Na Peller bi oga kpatakpata for Aquila Group of Company an Club Quilox. Shina Peller na shif for Yoruba land, im bi di Ayedoro of Yoruba land an Akinrogun of Epe Land for Legos Nigeria.

How im tek stat[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shina Abiola Peller na di pikin wey Alhaja Silifat an Professor Moshood Abiola bon. Na Muslim bi im papa an mama.Shina Peller papa kom fom Iseyin wey dey Oyo Stet for Naijá.E go Ladoke Akintola University of Technology. Na for Abia Stet for Naijá e tek du youth koppa (NYSC) in 2013.

E karia for politis[chenj-am | chenj-am for orijin]

Peller na memba fo All progressive Congress (APC).E kom tok sey e redi wel wel to go repisent im pipul, wey bi Iseyin/Itesiwaju/Iwajowa/Kajola for Oyo Stet.

Fo October, 5 2018, na Peller bi di pesin wey e parti wey bi All Progressive Congress chuz mek e go House of Representatives. For February 23 2019, Peller kom win as di pesin to go stan for im pipul dem.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1.Shina Peller Biography https://www.legit.ng/1120204-shina-peller-biography.html#1120204

2.https://tribuneonlineng.com/ayedero-shina-peller