Saratu Gidado

From Wikipedia
Saratu Gidado
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejSaratu Gidado Chenj-am
Orijina nemSaratu Gidado Chenj-am
Fest nemSarah Chenj-am
Famili nemMohammed Chenj-am
Wen dem bon am17 January 1968 Chenj-am
Ples wey dem bon amGombe State Chenj-am
Wen e kpai9 April 2024 Chenj-am
Place of deathKano state Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wen e stat wok2000 Chenj-am
Work period (end)2024 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Saratu Gidado Wey pipu sabi as Daso (Dem bon ha 17 January 1968), shi bi popula Naija fim aktress, wey dem bon for ChiranchiGwaleKano State. Shi stat ha aktin karia for Kannywood film industry. Pipu sabi ha for di role way shi dey always pla as pesin wey get gra gra and pesin wey dey kos kasala inside fim. Shi bi aktress wey tanda gidigba an pipu sabi ha wel wel. Shi du ha fest fim for 2000 inside one fim wey dem dey kol Linzami Da Wuta, wey Sarauniya Movies produs. Oda popula fim wey shi akt na Nagari, Gidauniya, Mashi, an Sansani tu.


ha karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Saratu Gidado Join bodi with Kannywood fim industry for year 2000, an shi don akt inside fim wey pass 100.