Samuel Ortom

From Wikipedia
Samuel Ortom
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejSamuel Ioraer Ortom Chenj-am
Orijina nemSamuel Ioraer Ortom Chenj-am
Fest nemSamuel Chenj-am
Wen dem bon am23 April 1961 Chenj-am
Ples wey dem bon amBenue state Chenj-am
Fest langwejTiv Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Tiv, Naijá langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, businessperson Chenj-am
Post wey e deyGovernor of Benue State, Minister of Industry, Trade and Investment, Minister of Aviation of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulAhmadu Bello University Chenj-am
Academic degreeMaster in Public Administration Chenj-am
Party wey e dey for politisPeople's Democratic Party Chenj-am
E pipulTiv people Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Awod wey e koletsevā Chenj-am
Educational stageGeneral Certificate of Education Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Samuel Iorear Ortom (dem bon am for 23 April 1961), na Naija politishian, biznes pesin an e lik to dey hep pipul. Na e bi di bifor bifor Minister for State Trade and Investment onda Goodluck Jonathan govamet. Ortom enta as Govno for Benue Stet onda All Progressive Congress parti in 2015. E stil kon enta as Govno for sekod time on 29 May 2019.

How e tek stat life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Samuel Ortom on 23 April 1961 in Guma lokal Govamet for Benue Stet, Naija. E go St John's Pamari Skul wey dey Gboko in 1970 but e kon leta go St Catherine's Pamari Skul wey dey Markurdi in 1974.Na for 1976 e finish pamari Skul. Ortom enta Idah Secondary Commercial College, wey dey Kogi Stet| Kogi State. E du two years for di skul bifor dem stop im papa for Govment wok, wey kon mek am no finish sekondri skul bikos of moni. E leta stat to dey du driva wok.

E leta get General Certificate of Education an Diploma in Salesmanship E go Ahmadu Bello University,Zaria to get Interim Matriculation Board Certificate, in 1995, an Diploma in Journalism in 1998. E stil leta go Benue State University go get Advance Diploma in Personnel Management in 2001 an Member of Public Administration insaid 2004. Ortom get PHD fom di Commonwealth University, Belize.

Hau e tek wok for politis.[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ortom wok for difren parti for politis insaid Benue Stet some of dem na National Center Party of Nigeria as Stet Secretary, Stet Treasuerer for All Peoples Party (APP), second chairman for Peoples Democratic Party (PDP). Na Ortom bi di Director of Operation for PDP Campaign for Benue Stet in 2007 an Director of Administration for Goodluck/Sambo Campaign Organization for Benue insaid 2011, Na im bi di PDP National Auditor bifor im bi Minister for Naija.