Regina Daniels

From Wikipedia
Regina Daniels
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemRegina Chenj-am
Famili nemDaniels Chenj-am
Wen dem bon am10 October 2000 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
MamaRita Daniels Chenj-am
Pesin wey e mariNed Naoko Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej, Igbo langwej Chenj-am
Ancestral homeOgwashi-Uku Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor, film producer, businessperson Chenj-am
Pat of wok wey e put mindfilmmaking Chenj-am
Wie e go skulIgbinedion University Chenj-am
Wie e dey livAsaba Chenj-am
Wen e stat wok2007 Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Regina Daniels (dem bon am for October 10, 2000) na Naija aktres, film produsa , business woman and Serial Entrepreneur.

Her personal life and school wey she go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Regina Daniels na Nollywood film actress and model. Dem bon her for Lagos, Nigeria for October 10, 2000. Her mother na Rita Daniel wey also be actress/film producer and the chairman of Actors Guild of Nigeria (AGN) for Delta State, Nigeria. Na for Asaba, Delta State of Nigeria na im Reginia grow, She get three brother and two sister, na she be to de last pikin-dem wey her papa and mama bon. One person wey she dey try to belike as she de grow up na Angelina Jolie. She go Hollywood International School and for 2018, Regina study Mass Communication for Regina Daniels proceeded to study Mass Communication for Igbinedion University.

Her wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Regina Daniels start to make fim when she be seven, she get support from her mother and brother and sister. Her first movie na Marriage of Sorrow wey dem pay her 10,000 Nigerian Naira. Regina act for Nollywood movie wey di titu na "Miracle Child" for 2010. Regina Daniels don act comedy skit by Ofego two time for him YouTube channel. For January 2019, dem make Regina Daniels Atiku Abubakar’s Youth Campaign Coordinator. For February 2020, Regina Daniels start wan magazine wey Dem name after her for wan hotel for Abuja.

Fraud wahala[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem being wan drag Regina enter wan scam involve intimate photos of wan aspiring actress November 20, 2017. Wan person claim sey she don send photo to Daniels, and Daniel tell her to meet with wan movie producer wey go train her to be better actress. After the meeting, dem sey Regina Daniels vex with di aspiring actress sey she for sleep with the producer. Two days later Daniels deny all allegation, sey na somebody dey use her name dey dupe pipu. For November 23, 2017, Regina name clear as police arrest di person wey de use her name de scam pipu.

Her marriage to Ned Nwoko On April 1, 2019, e-Nigeria! Wan news website talk sey na Ned Nwoko be di financial sponsor of Regina Daniels.The publication go viral and many news websites for Nigeria qoute wetin dem write. Etinosa Idemudia tok for her social media handle sey na better thing sey dem make Regina D 6th wife of the senator elect instead of "side chic"

Some of her fans and Nigerians no happy as she marry di 59 year old billionaire.

For June 29, 2020, she bon boy pikin for Nwoko.