Rachel Oniga
Hau e go bi
Rachel Oniga
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | Racheal Oniga |
| Orijina nem | Racheal Oniga |
| Fest nem | Rachel |
| Famili nem | Oniga |
| Wen dem bon am | 23 May 1957 |
| Ples wey dem bon am | Ebute Metta, Delta State |
| Wen e kpai | 30 July 2021 |
| Place of death | Lagos State |
| Manner of death | natural causes |
| Cause of death | Typhoid fever, Malaria, diarrhea |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | actor, voice actor |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Personal pronoun | L484 |
Rachel Oniga (dey bon am for 23 May 1957 an e kpai on 31 July 2021) na Naija fim aktress wen e dey alive.
How she stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Rachel Oniga kom fom Eku wey dey Delta Stet.Dey bon Oniga on 23 of May 1957 in Ebutte Metta inside Legos Stet. E no tey wen e marej skata bifor e stat to akt fim.Onuga don fest wok smile for Ascoline Nigeria limited wey Deutch kompini dey kontrol bifor e fest fim wey di nem Onome.Oniga fest Yoruba fim na Owoblow.E don dey meni popula fim like Sango wey Wale Ogunyemi rait an Obafemi Lasode produs.Oniga stil akt inside "Super-story" by Wale Adenuga television series.
E pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Oniga bikom grandmama wen e gel pikin wey e nem na Georgia bon babi.
How e tek kpai
[chenj-am | chenj-am for orijin]Oniga kpai on the 30 July 2021. Na hat sikness kil am.