Quadri Aruna

From Wikipedia
Quadri Aruna
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Wen dem bon am9 August 1988 Chenj-am
Ples wey dem bon amOyo Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dutable tennis player Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Sporttable tennis Chenj-am
Participant intable tennis at the 2012 Summer Olympics – men's singles, table tennis at the 2016 Summer Olympics – men's singles, table tennis at the 2016 Summer Olympics – men's team, table tennis at the 2020 Summer Olympics – men's singles Chenj-am

Quadr Akinade Aruna (dem bon on 9 August 1988, in Oyo Nigeria) na Naija ogbonge table tennis playa. E dey insaid 2012 Summer Olympics 2016 Summer Olympics, an 2020 Summer Olympics, e rish quarter-finals in 2016.

Na im bi di fest Afrika playa wey go rish nomba 10 for di wod.

For insaid Wod kop, 2014 e rish di quarter finals in di men's single kompetishon.

In di 2017 ITTF Wod chalenj Bulgaria opun, e rish semi finals, wia e win Dimitrij Ovtcharov. Aruna na Gewo sponsor playa.

In 2014, na im dey nomba 30 for di wod table tennis playa, an di Wod teble tennis internashonal federation giv am Di Star Playa of di Year. E dey insaid Naija sport pipu wey win bronze for 2014 commonwealth Games. For klob tins, Aruna Quadri dey pley wit TTC RhönSprudel Maberzell Fulda, wey bi beta klub for di German Bundesliga Table Tennis.

Im Pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na pesin wey sabi pley table tennis lik am e Mari. Na Oba Adeyemi High Skul, Oyo State, Nigeria. E go len buk. Web e dey Skul, na im stan for dem an Oyo East lokal Govmet Aria an Oyo stet for difren kompetishon for teble tennis.

Awords[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na Aruna Quadri win Outstanding Sportsman of di Year awod for 2018 Naija Sport Awod.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. I feel-great-being-ranked-30-in-world-table-tennis.. ThISDAYLIVE. 22 November 2014. Retrieved July 28 2023.

2. MusaQuadri-win-at-NSA. Punch newspaper 17 November 2018. Retrieved 28 July 2023.