Joe El
Hau e go bi
Joe El
Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Orijina nem | Joel ![]() |
Alias | Joe EL, Joe-El, Joe everlasting ![]() |
Ples wey dem bon am | Sokoto state ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Hausa langwej, English langwej ![]() |
Wok wey e dey du | singa, pesin wey dey rait song, muzikteatra aktoro ![]() |
Wie e go skul | Kaduna State College of Education, Gidan-Waya, Kafanchan ![]() |
Wen e stat wok | 2006 ![]() |
Rilijon | Christianity ![]() |
Instrument | voice ![]() |
Stai of song abi fim | hip-hop, Afrobeat, rhythm and blues ![]() |
Record label | Kennis Music ![]() |
Awod wey e kolet | The Headies ![]() |
Nominated for | The Headies, The Headies ![]() |
Joel Amadi (dem bon am 23 March) wey pipo sabi wel wel dem sabi Joe El na Naija afrobeat singa, song-raita, an paforma, wey dey sing for Kennis Music. For 2006, e bi kari bodi join Star Quest Singin Kompetishon for Jos, e kom leta enta Kennis Music Easter fiesta wey dey hapun evri year.