Oliver Mbamara

From Wikipedia
Oliver Mbamara
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemOliver Chenj-am
Famili nemOliver Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dulawyer, actor Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Notable workraita, actor, publisher, editor Chenj-am

Oliver O. Mbamara na one ogbonge fimmeka, aktor, writa, lawyer and publisher from Naija, West Africa.

Law karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Afta graduating in Law from di University of Lagos Naija and di Naija Law Skool, im work for Naija as a lawyer, Scriptwriter, Poetic pieces wey im perform as i dey travel around Naija with a theater troupe wey dem dey call Prime Circle. Im later travel go United States where im pass New York bar exam and i con bikom attorney. Na im bi di current administrative law judge with di State of New York.

Work wey i write[chenj-am | chenj-am for orijin]

Apart from i professional training as a lawyer, Mbamara na published writa, poet, publisher, editor, aktor, fimmeka, direktor and more. Im kontinue to dey du all dis work togeda. Mbamara na international freelance writa and columnist with meni national, international and regional newsmagazines,news journals, newspapers, and online magazines. Pipu wey like am plenty around di world and cuts across tribe, race, gender, and profession. Mbamara's articles, poems, and editorials editorially are regularly featured in newspapers, magazines, and websites around di world. Im don write at least six books "Why Are We Here? 2004, Flame of Love, The Unrestricted,2004, Flame of Love, The Spark of God, 2002, Love Poems and Quotes, 2003, Poems of Life, 2nd Edition, 2002, and Poems of Life, 2001.

Theater and fim[chenj-am | chenj-am for orijin]

In 2001, a few years afta arriving in di United States, Mbamara launch i fest book Poems of Life and pla di lead-aktor rol in an off-Broadway dance drama, Prof. Chudis' Prisoner of the Kalakiri. In 2003, Mbamara direkt and pla di lead rol for one stage recreation of Zulu Sofola's Wedlock of the Gods, in New York.Mbamara feature for two fims: This America and Slave Warrior. Na im bi di writa, Assistant Direktor and Co-Producer of This America. Na im bi di writa and direktor of di feature fim Slave Warrior, an African historical action thriller. Im dey currently work on releasing a book version of di story as a novel or historical literature piece.

New fims[chenj-am | chenj-am for orijin]

Oliver Mbamara don release some fims and im don produce meni more. Some fim wey i write and direkt bi:

  • Slave Warrior
  • This America
  • The Return of the Spade
  • Spade: The Last Assignment (2008)
  • On the Run Again (2010 sequel to This America)

Telivishon produkshon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mbamara Don enta telivishon produkshon and im don finish one new TV siris wey i nem bi Cultures, wey im create, write, and direkt. Culture aims at tolerance among different cultures using humor. For di fim di kinsmen send one African chief from Africa to meni meni year for America with out coming home im reach America con find out sey Ozobio don engage one American woman, di chief's persistence lead to a conflict of cultures with di American woman and ultimately to Ozobio's dilemma