Jump to content

Olamide (name)

From Wikipedia

Olamide na Yoruba nem wey dem dey giv boi an gel an wetin e min na "my moni don kom".

Som popula pipul wey get di nem:

  • Olamide Brown (dem bon am for 1980s) e bi British Naijá fisishian an vencho kapitalist
  • Olamide Gbenga Adedeji (dem bon am for 1989) e bi Naijá singa
  • Olamide David, e bi Naijá man pikin akto
  • Olamide Faison (dem bon am for 1983) e bi Amerika akto an singa
  • Olamide Shodipo (dem bon am for 1997) e bi koret Irish futbola
  • Olamide Zaccheaus (dem bon am for 1997) e bi Amerika futbola, e dey plai waid riciva posishon