Olamide David

From Wikipedia

Olamide David na Naijá smol pikin akto wey akt for Cobweb. E win di best male akto awod for di 2015 Best of Nollywood awod afta dem don put e nem for Akto wey sabi pass for 2013 an 2014. Apat from Cobweb e stil akt for som oda fim like di Black Silhouette.

For January 18, 2016, Olamide dai for Ikeja General Hospital afta e don get sirios wund for bele as e dey pla bal