Nkiru Njoku
Appearance
Nkiru Njoku
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Nkiru Njoku |
Orijina nem | Nkiru Njoku |
Fest nem | Nkiru |
Famili nem | Njoku |
Wen dem bon am | 1980 |
Ples wey dem bon am | Naija |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | screenwriter, raita |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L484 |
Nkiru Njoku (dem bon am for c. 1980) na Naijá screenwrita, an pesin wey dey du vidio. Na shi bi di oga writa for M-net's Tinsel, one Naijá fim wey stat to dey sho for 2008. For 2016 na Njoku bi di oga produsa for Project Fame West Africa.
Njoku bi one of di nomba one writa for MTV Shuga Alone Together fim for 2020 where shi bin rite an daret di aktor-dem for some of di 70 nightly episodes. Na Njoku wlrite di last episode an na Tunde Aladese wey bi anoda oga writa daret am.