Minah Bird

From Wikipedia
Minah Bird
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Famili nemBird Chenj-am
Wen dem bon am11 March 1950 Chenj-am
Ples wey dem bon amAba Chenj-am
Wen e kpai1995 Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, model Chenj-am

Minah Ogbenyealu Bird (11 March 1950 – July 1995) na foma Naijá model an aktress for United Kingdom for 1970s wen shi dey alive.

Tori of im life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na fom Aba inside Naijá Bird kom fom. Shi go skul for Naijá an Finland. Afta shi don akt for dis fim-dem; Up Pompeii (1971), Four Dimensions of Greta (1972), The Love Box (1972), Layout for 5 Models (1972), Percy's Progress (1974), Vampira (1974), Alfie Darling (1976), The Stud (1978), The London Connection (1979) an A Nightingale Sang in Berkeley Square (1979). Dem tok sey shi bi di "only major black starlet in British sex films", Pipul no kom no wia Bird dey fom late 1970, Dem kom si sey shi don die for ha London kounsil flat,few wiks afta shi sufer hat atak for 1995.

Dem list ha as one of di "top black fashion models wey opun di wey for black wumen in fashon" along wit Iman an Grace Jones.

Shi don poss for di kova of Oz magazine for November 1970. Na Shi dem kredit for one series for Sunday Mirror for mid 70s wey mek dem stat Kiss N Tell tori for niuz-pepa