Linda Ikeji

From Wikipedia
Linda Ifeoma Ikeji
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemLinda Chenj-am
Wen dem bon am19 September 1980 Chenj-am
Ples wey dem bon amNkwerre Chenj-am
Pesin wey e mariUnnamed partners from syphilis partner services interviews, 7 jurisdictions Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duraita, blogger, model, entrepreneur Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Official websitehttp://www.lindaikejisblog.com/ Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Linda Ifeoma Ikeji (dem bon am on 19 September 1980) na Naija blogger, raita, biznes pesin an bifor bifor model. Dem sabi am for im wok as e dey rait abaut pipu.

Hau e tek stat life an edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Ikeji insaid Catholic famili wey kom fom Nkewere, Imo Stet, Nigeria. Na shi bi di sekond pekin . Shi stat to dey rait Wen Shi dey 10 years old. Shi finish sekondri skul wen shi dey 17 an Wen Shi rish 18, shi go Universiti of Lagos, wia shi stodi English language. Shi hep im famili an sopot imsef for skul, e du wok as waiteress, model an raita.

Ikeji finish for Universiti in 2004, In 2006, shi stat to dey du blogging. Dat taim intanet no plenti for Nigeria wey mek am dey holways uze cybercafe.

Hau shi wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ikeji stat to du blogging sinc 2006. Shi dey du online radio wok tu. Di station dey wok fom di Linda Ikeji Media ofis. Som of di programme dey live on Linda Ikeji TV.

Ikeji opun musik ples wey bi LindaIkeji Music on 21 November 2016, but e no wok afta three months wey shi stat am.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Linda Ikeji makes film production debut with dark October. The Guardian Nigeria News, 21 January 2023. Retrieved 8 May 2023.