Kemi Omololu-Olunloyo

From Wikipedia
Kemi Omololu-Olunloyo
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemOlukemi Omololu-Olunloyo Chenj-am
Wen dem bon am6 August 1964 Chenj-am
Ples wey dem bon amIbadan Chenj-am
PapaVictor Omololu Olunloyo Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dujournalist Chenj-am
Pat of wok wey e put mindgun violence, terrorism, health, music, male prostitution Chenj-am
Wu e dey wok forNigerian Tribune, BET Chenj-am
Wie e dey livAmerika, Canada Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Significant eventdeportation, arrest, arrest Chenj-am

Kemi Omololu-Olunloyo (dem bon am for August 6, 1964) na Naija jonalis, bloga and aktivis. Shi bi di gel pikin of Victor Omololu-Olunloyo wey bi di bifor gofnor of Oyo Stet. Dem sabi am well-well for Naija online komuniti as persin wey dey mek kontrovasa komets abaut pipo. One raita ves wit ha bicos plenti tins wey shi tok abaut ha laif and kariha na wayo.[1]

How shi tek stat laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Omololu-Olunloyo na di gel pikin of Oyo Stet bifor gofnor Victor Omololu-Olunloyo[2] and di sekon pikin out of 10 pikins wey dem bon. Shi live for 14 years for Naija, 20 years for Amerika and 5 years for Kanada bifor shi kom bak to Naija.[3]

Kariha[chenj-am | chenj-am for orijin]

Omololu-Olunloyo don bi tok tok persin wey diskos abaut terorisim and bodi matas for CBC Nius, Ruptly, CTV Nius, BBC and Naija Televishon Ortoriti. Shi also wok as muzik jonalis for Naija Trybon.[4]

For 3 Septemba 2022, Isaiah Ogedegbe repit im advice to Kemi Omololu-Olunloyo wie e tok say mek Kemi bi kiafu wen raiting abaut pipo.[5] Dis na di sekon time wey e dey tok am becos e don give Kemi dat advice bifor.[6]

Howeva, for April 18, 2023, Isaiah Ogedegbe bin digres fom advising to kritisizing Kemi Omololu-Olunloyo becos shi dey yuz di dai of som ogbonge pipo pikin-dem tek gada yeye populariti and e kol ha "kontroversa" and irashona".[7]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Hundeyin, David (16 December 2021). "How to Spoof an Entire Career: The Curious Story of Kemi Olunloyo". West Africa Weekly. Archived from the original on 26 February 2023. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. Thabit, Khadijah (13 July 2015). "I Earn $50 Per Tweet - Ex-gov's Daughter Kemi Olunloyo". Legit.ng. Archived from the original on 30 November 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  3. A., Olumide (3 December 2021). "Kemi Olunloyo's bio: Father, age, daughter, husband, net worth". Kemi Filani News. Archived from the original on 19 October 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  4. "Music on trial". Nigerian Tribune. 21 December 2012. Archived from the original on 1 February 2013. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  5. Ogedegbe, Isaiah (3 September 2022). "Kemi Omololu-Olunloyo Advised To Write Articles Responsibly". Opinion Nigeria. Archived from the original on 25 October 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  6. Chris, David (16 February 2018). "Kemi Omololu-Olulonyo Advised y Isaiah Ogedegbe To Write Articles Responsibly". Ngyab.com. Archived from the original on 8 October 2018. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  7. Ogedegbe, Isaiah (18 April 2023). "Kemi Omololu-Olunloyo: Is She Using Death To Trend?". Opinion Nigeria. Archived from the original on 18 April 2023. Retrieved 18 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)