Kelechi Iheanacho

From Wikipedia
Kelechi Iheanacho
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejKelechi Iheanacho Chenj-am
Orijina nemPromise Chenj-am
Fest nemKelechi Chenj-am
Famili nemIheanacho Chenj-am
Wen dem bon am3 October 1996 Chenj-am
Ples wey dem bon amOwerri Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialityforward Chenj-am
Wen e stat wok2015 Chenj-am
Member of sports teamManchester City F.C., Málaga, Málaga, Málaga, Leicester City F.C. Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Sport number14 Chenj-am
LeaguePremier League Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Kelechi Promise Iheanacho (dey bon 3 October 1996) na Naija futbolla wey de plai front posishon for EFL Championship klub Leicester City. Iheanacho dey plai for Naija Nashonal tim. Iheanacho e sinior futbol karia at Manchester Siti dorin di 2015-2016 sisin. E leta komot go Leicester Siti in 2017 wen LeicesterSiti give Man Siti £25 million.

Iheanacho de di Naija futbol tim wey win 2013 FIFA onda 17 Wold Kup an di Naija Nashonal Onda 20 Futbol Tim for di 2015 FIFA U-20 Wold Kup. Iheanacho enta di Naija sinior futbol tim in 2015 an e plai in di 2018 FIFA Wold Kup an di 2021 Africa Kup of Nashon.

How e tek start life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Owerri, Imo Stet. Wen Iheanacho dey smol, e plai for Taye Akademi wey de Owerri. Owerri bi di kapital siti of Imo. Di way Iheanacho pafom for Naija tim in di 2013 FIFA U-17 Wold Kup mek meni klub for Europe wan mek im kom dia tim. Klub like Arsenal, Sporting CP an Porto rili wan mek Iheanacho kom dia tim.

In December 2012, Iheanacho go England to go sahin Manchester Siti. E sahin for Manchester Siti in 2014 wen e be 18 years. For 2014, CAF (Kofederashon of Afrika Futbol nem Iheanacho as di Most Promising Talent for 2013 for CAF Awods Na for 10 January 2015 Iheanacho join Manchester Siti Akademi. Bifor di 2014-2015 sisin, Man Siti go do Pre-Sisin for United State an Iheanacho folo dem go. Iheanacho put one goal inside net against Sporting Kansa City as Man Siti win do game 4-1. Iheanacho goal for di 5-1 wey Man Siti tek win AC Milan.