Justus Esiri

From Wikipedia
Justus Esiri
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejJustus Esiri Chenj-am
Fest nemJustus Chenj-am
Famili nemEsiri Chenj-am
Wen dem bon am20 November 1942 Chenj-am
Ples wey dem bon amAbraka Chenj-am
Wen e kpai19 February 2013 Chenj-am
Manner of deathnatural causes Chenj-am
Cause of deathdiabetes Chenj-am
PikinDr SID Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, television actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok1968 Chenj-am
Work period (end)2013 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Notable workDoctor Bello Chenj-am
Awod wey e koletOfficer of the Order of the Niger Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Justus Esiri (dem bon am for 20 November 1942 an e kpai for February 19 2013) na im bi veteran awod-winning Naija actor,pipu sabi am as di pills of Nollywood wit aktin carír since 1960s. Justus kom dey popula wen e akt di role for Nigerian Television Authority TV-series "The Village Headmaster an di fim Adaptation of chinua Achebe's bók " Things Fall Apart " Esiri win Best Actor awod for di 9th Africa movie Academy Awards post-humously for di role wie e du for "Assassin Practice" an dem honor am as inaugural recipients of "Goodluck Jonathan laiftime Achievements Awards" for di 2013 Nollywood movies Awards.Di naija govament honor am wit plenti Nashonal honor dem wit di highest being as offisa of di order of the Niger, OON for di contribushon wey develop di fim-makin for Naija. Na im bi di papa of population Mavin Rekords Muzishian Dr Sid.

Tori Abaut Im Laif An Wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Justus dem bon for Oria-Abraka, Delta state for Novemba 20 1942. E kom muv go Effurun wet e skul for Urhobo college, wey pipu sabi as Bendel stet bifo. He du im univasiti Germani wet dem sabi as Maximilian univasiti, Munich German (1964)prof.Weners institute of Engineering, west Berlin (1967) an di Ahrens skul of paforming Akt dem(1968) As e dey Europe e stat to dey du im aktin wok. He dey du di wok of translating English to German for di voice of Naija for Germany. Na dia Naija govament cal am mek e kom hous mek e kom folo akt for di pley "The village Headmaster " e gree kom du am.

Wen E Die[chenj-am | chenj-am for orijin]

Justus die for Lagos hospital for 19 Febuari 2013 fom complikashon of diabetes. Di Actor Guild of Nigeria organize tribute nite for am dem du am for di Nashonal Stadium for 8 epril 2013. Plenti pipu kom st Jude Catholic Church for mafoluku legos for 9 epril 2013 di service of song dey dem du di folowin day happen for warri . Justus body dem carry am go Oon hometown for Abraka, for burial ground plentiful government offishial dem an entertainment personal dem sho.

Fim Dem Wey E Du[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Wasted Years
  • Forever
  • The Prize
  • Six Demons
  • Corridors of Power
  • Last Night, The Tyrant
  • The Investigation
  • The Ghost
  • Assassin Practice
  • Doctor Bello
  • Twin Sword
  • Keep my Will
  • Invasion 18