Jessie Weston

From Wikipedia
Jessie Weston
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromUK, United Kingdom of Great Britain and Ireland Chenj-am
Fest nemJessie Chenj-am
Wen dem bon am1850 Chenj-am
Ples wey dem bon amSurrey Chenj-am
Wen e kpai1928 Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duessayist, literary scholar, medievalist, folklorist, man of letters Chenj-am
Pat of wok wey e put mindessay Chenj-am
Contributed to creative workEncyclopædia Britannica 11th edition Chenj-am

Jessie Laidlay Weston (wey dem bon for 28 December 1850 an e kpai for 29 November 1928) na pesin wey dey stodi on im own an wey sabi tins abaut kolsho.

Hau shi tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Weston na William Weston pikin, dem Sabi im papa for di tea biznes wey e dey du an na memba for Salters' company, e get two wife, di sekond wife nem na Sarah Buton,dem dey kol am first wife nem wey bi Laidlay Weston. Sarah die afta e bon two pikin, an na wen Jessica bi 7 years old. William kom mari anoda wife wey bi Clara King an shi Kon bon five pikin. Dem bon all di sinior pikin for Surrey, but di junior one, Clearance na Kent dem bon am. Jessie, im sista Frances an broda Clearance leta go dey live Bournemouth, na dat ples Jessica stat to dey rait buk, na Bournemouth shi dey til 1903. Di ples wey shi live for 65 Lansdowne Road stil dey dia rich 2010. Jessie skul for Hildesheim an stil go Paris, France onda Gaston Paris. Shi go Crystal Palace School of Art sef.

One of di buk wey shi fest rait na The Rose-Tree of Hildesheim. Na tori wey shi get fom di Thousands year rose, wey gro for Hildesheim Cathedral wall.

Hau shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Plenti pipul sabi im From Ritual to Romance (1920) wok. Insaid di buk shi tok abaut George Frazer on di Grail Legend, shi tok abaut di ples dem kom fom. T.S Elliot menshon Cassie wok insaid The Waste Land(1982), an stil tok say Cassie wok dey insaid wetin mek James Frazer's The Golden Bough poem. Dem tek insaid d buk tek du Apocalypse fim.

Wen som pipul dey tok sey Weston wok for Grail Theme no bi gud wok, Plenti pipul lik di kain way e dey rait love stories.

Som of im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Parzival: A Knightly Epic by Wolfram von Eschenbach (1894) (translator)
  • The Legends of the Wagner Drama: Studies in Mythology (1896)
  • The Legend Of Sir Gawain: studies upon its original scope & significance (1897)
  • Sir Gawain and the Green Knight : Retold in Modern Prose (1898)
  • King Arthur and His Knights: A Survey of Arthurian Romance (1899)
  • Guingamor, Lanval, Tyolet, Bisclaveret: Four Lais Rendered into English Prose (c. 1900) translator, text by Marie De France
  • Morien: a Metrical Romance Rendered into English Prose (1901) PDF
  • The Romance Cycle of Charlemagne and his Peers (1901)
  • Sir Cleges, Sir Libeaus Desconus (1902)
  • The Three Days' Tournament (1902)
  • The Legend of Sir Perceval: Studies upon its Origin, Development and Position in the Arthurian Cycle. London, David Nutt (1906). 2 volumes
  • Sir Gawain & the Lady of Lys. London, David Nutt (1907)
  • Old English Carols from the Hill MS. London, David Nutt (1911) (translator)
  • Romance Vision and Satire; English Alliterative Poems of the Fourteenth Century (1912)
  • The Quest for the Holy Grail (1913)
  • The Chief Middle English poets (1914)
  • From Ritual to Romance (1920)
  • The Romance of Perlesvaus (1988)