Idiat Shobande

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Idiat Shobande
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejIdiat Shobande Chenj-am
Orijina nemIdiat Shobande Chenj-am
Wen dem bon am20. century Chenj-am
Ples wey dem bon amOgun State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Idiat Shobande or Idiat Sobande na Naijá fim aktress, wey dey akt Yoruba-langwej fim. In 2011, E win Africa Movie Academy Award for Best Aktress in a liding Rol nominashion for di rol wey e akt in one Yoruba wumen advokasi fim, Aramotu.

Tori abaut e life an Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Idiat kom from Ogun State. E join Nollywood Yoruba indostri in 1995. In 2011, Idiat tok wit Vanguard sey im rol inside Aramotu, as a wuman wey get moni an pawa na e mek am kari wuman mata for head in Naijá. Idiat don akt for meni Yoruba fim, som nem of di fim na Iyawo Saara, Abode Mecca, Omo Iya Ajo, Aramotu, Kondo Olopa (2007), Láròdá òjò (2008) an Igbeyin Ewuro (2009).

In 2010,Idiat pla di taitu karata in Aramotu. Di fim wey sho Yoruba wumen as Makin impact for di society, an na e mek Africa Movie Academy Aword nominate am for Best Aktress in a lidin Rol.Na Ama Abebrese win di Awod.