Hafsat Idris

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Hafsat Idris
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemHafsat Chenj-am
Famili nemIdris Chenj-am
Wen dem bon am14 July 1989 Chenj-am
Ples wey dem bon amSagamu Chenj-am
Fest langwejHausa langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Arabic, Naijá langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej, Hausa langwej, Arabic Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wen e stat wok2015 Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am

Hafsat Ahmad Idris (dem bon am for July 14, 1987) wey pipul no wel wel as Hafsat Idris na Naijá aktress wey dey akt for Hausa fims for Naijá.Na fom Kano Stet in Naijá bot na Shagamu wey dey Ogun Stet e tek gro up.Hasfat fest fim nem na Barauniya (2016) an na shi wein di 2019 best aktress awod.

How shi tek stat life and wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Hasfat kom fom Kano State in Naijá , bot shi gro up for shagamu , Ogun Stet . Hafsat du e fest fim for Kannywood inside di fim wey get Di nem Barauniya. Shi akt di fim with dem Ali Nuhu, Jamiu Nagudu and som oda pipul.

For 2018, Hafsat stat im own fim produkshon kompani wey di nem na Ramlat investment , shi produs meni meni fim for 2019 wey one of dem na Kawaye an na Hafsat and som aktors lik Ali, Nuhu Sani Musa Danja akt inside Di fim.