Gbenga Adeyinka
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Gbenga |
| Famili nem | Adeyinka |
| Wen dem bon am | 7 May 1968 |
| Ples wey dem bon am | Naija |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | actor, comedian, producer |
| Wie e go skul | University of Lagos |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | dark brown |
| Personal pronoun | L485 |
Gbenga Adeyinka na pesin wey don win plenti awod as Naija Aktor, Komedian, redio an TV presenta, raita, an MC[1]. E kom fom Abeokuta we dey Ogun Stet an e dey holways kol imsef CFR (Comedian of di Fediral Repoblik) an nau GCON (Grand Comedian of Nigeria)[2][3].
Edukashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Gbenga Adeyinka go University of Lagos (Unilag), go stodi English.
Im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Gbenga Adeyinka don wok as manager for engineering kompini. Plenti pipu sabi am for Shine Shine bobo promo for 'Star Game show', e don du sho for difren TV station lik;. AIT, Galaxy TV, MBI, an Africa Magic for DSTV. E sabi spik difren Naija langwej.
Im pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Gbenga Adeyinka mari Mrs Abiola Adeyinka, an dem bon three pikin.
Wok wey dem uze sabi am
[chenj-am | chenj-am for orijin]Gbenga Adeyinka don du plenti weeding sho host for Naija an abroad. Na I'm bi di fest pesin wey go du magazine buk wit komedi, Laffmattazz. E kari di sho go hol West Stet, bifor e kon kari am kom Legos bak. E stat to dey du farm wok for COVID-19 taim an im farm kompini nem na Adeyinka Foods.
Wia dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Ajayi, Faith (2023-03-26). "Gbenga Adeyinka speaks on importance of stand-up comedians". Punch Newspapers (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2023-06-02.
- ↑ "Gbenga Adeyinka: Versatile MC on the path of Greatness – Vanguard News". Archived from the original on 2016-11-17.
- ↑ "I don't feel threatened by skit makers – Gbenga Adeyinka - Daily Trust". dailytrust.com. Retrieved 2023-06-02.