Freddie Highmore

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Freddie Highmore

Freddie Highmore (dem bon am for February 14, 1992) na England akto an pesin wey dey Kontrol how fim go bi. Dem no am wel wel for di fim wey e du for Women Talking Dirty (1999), Finding Neverland (2004), Charlie and the Chocolate Factory (2005), an The Spiderwick Chronicles (2008).

Highmore win one awod wey dem dey kol Satum Award for 2007. E stil win di awod wey dem dey kol di Critic's Choice Awards for Best Young Performer in a fim two taims.