Damilola Adegbite

From Wikipedia
Damilola Adegbite
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemDamilola Chenj-am
Famili nemAdegbite Chenj-am
Wen dem bon am18 May 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Pesin wey e mariChris Attoh Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, model Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulBowen University, Queen's College, Lagos Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wie e dey livLagos Chenj-am
Wen e stat wok2008 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Damilola Adegbite (dem bon Oluwadamilola Adegbite for 18 May 1985) na one Naija wuman wey dey akt muvi, model, an pesin wey dey sho wel wel for Telefishon. Na Damilola du Thelma Duke for insaid Tinsel, an kemi Williams insaid di muvi Flower Girl. Na Damilola win di award for bi di Best woman for insaid play wey dem dey sho for Telefishon for 2011 Naija Entatenment Award.

Shot histri of im Laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na Surulere, for Lagos Stet dem bon am. Na Queen's kolej for Yaba shi go insaid Lagos an shi stodi Business Administration for Bowen Yunifasiti wey dey Iwo, for insaid Osun Stet. Na Tinsel bi di first muvi shi du. Shi sho wel wel for insaid advatisment an shi host some program ontop Telefishon. Im pasona Laif. Adegbite stat to dey love one man wey dey akt muvi,wey im nem na Chris Attah. Na wen dem dey akt one Telefishon play,wey dem kol Tinsel for August 2014,naim dem mit. Adegbite an Attoh du praivet marej for Accra,insaid Ghana for February 14,2015. Dem bon dia fest boy -pikin wey dem kol Brian for September 2014. Nius pipul tok sey Adegbite an im husband skata dia marej for September 2017.Na Adegbite fes dilit Chris Attoh nem from im social midia akaunt an dis sho sey dem no dey togeda again. Shi stop to dey folo Chris Attoh for Instagram, dilit Chris foto dem komot for im social media akaunt.Afta som hawa dem,wen dem dey intafiu am,Chris Attoh sef tok sey na tru sey dia marej don skata.