Chika Okpala

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Chika Okpala
pesin
Industryentertainment industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemChika Chenj-am
Famili nemOkpala Chenj-am
Wen dem bon am10 June 1950 Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey ducomedian Chenj-am
Pat of wok wey e put mindcomedy Chenj-am
Wie e go skulEnugu State University of Science and Technology Chenj-am
Academic degreeBachelor of Science Chenj-am
Wen e stat wok1983 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographyProfessor Johnbull, New Masquerade Chenj-am
Notable workNew Masquerade Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Chief Chika Okpala MFR ( wey dem bon for June 10 1950) Im bi one of di Naija komedian. Pipul no am as shief Zebrudaya onto sey Im ple di role for one TV komedi show wey dem dey kol New Masquerade show wey dem do from 1983 go rish 1993.

Im Skul Stori[chenj-am | chenj-am for orijin]

E go Prince Memorial High School for Onitsha, wey bi one siti for Anambra Stet Southeast Naija, an na from 1964 go rish 1972. For 1996, E kolet im Bachelor digri satifikate for Science and Technologi for di Univasiti of Enugu Stet.

Som of im Fim dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • New Masquerade
  • Professor Johnbull

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]