Charly boy

From Wikipedia

Charly Boy (dey bon am 19 June 1950) wey e ril nem na Charles Chukuemeka Oputa na Naija Songs, Song raita, T.V presenta, aktor, poblisha, pesin wey dey fight for pipo an produs. Charly Boy popula bikos of di way e dey do tins, how e dey tok about govamet, an e T.V program The Charly Boy show. Charly Boy don bifor bi di oga patapata for di Pafomin Muzishans Hassosiashon of Nigeria. E don also sit as joj for Idol series

How e tek start life[chenj-am | chenj-am for orijin]