Bose Alao

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Bose Alao
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejBose Alao Chenj-am
Orijina nemBose Alao Chenj-am
Fest nemBose Chenj-am
Wen dem bon am6 January 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos, Lagos City Polytechnic Chenj-am
Wen e stat wok2003 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Awod wey e koletBest Actress Award Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Bose Alao Omotoyossi ( bon January 6, 1985) na Naijá Nollywood aktress an podusa of fim.

Tori Abaut Her Life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Bose fo Legos an na shi bi di fór pikin for di five pikin wey im papa an mama bon.Bose dey population wen shi akt for one yoruba fim wey di nem na Itakun Bose du Pramari skul fo Command Children School an du her Sekondiri skul for Gideon Comprehensive High School . Shi komot for sekondiri skul in 2002. Bose no finish University of Lagos bikos shi get belle just afta shi wan stat di Univasiti. Bose go rid Business Administration for Lagos City Polytechnic Ikeja wey shi get National Diploma.

Tori Abaut Her Wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bose na konfam Nollywood aktress, wry sabi mek fim, wey fit hep kompani sel dia tins an shi stil get her biziness.

Podoshon[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Imoran Ika(2006)
  • Opa Abo(2007)
  • Olasubomi(2011)
  • Bomilashiri(2013)
  • Rivers Between(2014)
  • Rough Day(2016)
  • Blindspots(2016)

Filmography[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Fim Pat wey shi akt Notes
2007 Mo Nbo Wa Olorun
2013 Wanabe "Halima Abubakar's fiend"
2015 Ijogbon "Bidemi, Femi Adebayo's Wahala wife"
2016 Super Dad "Nadia"
2015 Rivers between "Bridget, wey bi di fest fimeli pikin"
2016 Rough Day "Olivia Julliet Ibrahim's Rival"
2006 Oko Asa "Young Bukky Wright "
2006 Edge of Paradise "Lab Attendant" "Direted by Creg Odutayo - an MNET Podosbon"
2016 Torment "Titi, a snitch to Ebere Mcniwizu"
2016 Imoran ika "Georgina"
2016 Thorny "Georgina" " Wit Ebube Nwagbo, Frank Artus an Eucheria Anunobi"
2014 Papa ajasco "Pepeye's fiend" "Poduce by Wale Adenuga"
2011 Onikola "a fimeli that refused circumcision"
2007 Opa Abo "Moriyike "
2014 Bomilashiri "Adeola"
2006 ITAKUN "Pikin to Racheal Oniga & Moyosore Olutayo"
2010 Olasubomi "Olasubomi"

Awad=[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na shi bi di winna fo best aktress ( Zafaa Awards United Kingdom 2011 (best Actress)