Bimbo Manuel

From Wikipedia
Bimbo Manuel
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemBimbo Chenj-am
Famili nemManuel Chenj-am
Wen dem bon am30 October 1958 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film actor, television actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Port Harcourt Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok1986 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Nominated for2013 Nollywood Movies Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Bimbo Manuel (dem bon am for 30 October 1958) Na Naija aktor. Dem select am as Bes aktor for supotin role for di 2013 Nollywood Movies Awards.

Wok wey im do[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bimbo com from Lagos State. After im graduate from the University of Port Harcourt wit Theater Arts digri, im stat im telivishun wok for 1985 as brodcasta for Ogun State Broadcasting Corporation (OGBC). I later move to Ogun State Television (OGTV) bifo im stat to akt for 1986.