Bimbo Akintola

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Bimbo Akintola na Naija aktress.


How Shi stat life an skool wéy shi go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Akintola for May 5 1970. Im papa na fom Oyo Stet an Im mama na from Edo Stet. Shi studi for Maryland Convent Private School for Legos Stet. Shi go Command Day Secondary school, for Legos. Shi get degree for Theater Arts from Univasiti of Ibadan.

Wok wey shi don do[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ha fes tu fim-dem wéy shi akt wéy mek am popula na Owo Blow for 1995 wit Femi Adebayo an Out of Bounds for 1997 wit Richard Mofe Damijo. Dem select am as Bes Aktres for Lidin rol for di 2013 Nollywood Movies Awards.

Shi don stil get oda awods ;

1. Best Aktres English Aktress for Naija for 1997.

2. Best Aktres Awod for di movi Heaven's Hell for 2015 Eko International Film Festival.

Fim-dem wéy shi don Akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Owo Blow (1995)
  • Out of Bounds (1997)
  • Diamond Ring (1998 )
  • The Gardner (1998)
  • Dangerous Twins (2004)
  • Beyond the Verdict (2007)
  • Smoke and Mirrors (2008)
  • Hoodrush"(2012)
  • Ayitale"(2013)
  • Heaven's Hell (2015)
  • 93 Days"(2016)
  • Husbands of Lagos (2015)
  • Circle of Three
  • Lady Buckit and the Motley Mopsters
  • Diamonds In The Sky" (2019)