Bartho Okolo
Hau e go bi
Bartho Okolo
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Bartho, Ndubuisi |
| Famili nem | Okolo |
| Wen dem bon am | 5 March 1954 |
| Ples wey dem bon am | Enugu |
| Fest langwej | Igbo langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, British English |
| Wok wey e dey du | microbiologist, researcher, university teacher, scientist |
| Wu e dey wok for | University of Nigeria |
| Post wey e dey | senior lecturer |
| Wie e go skul | Obafemi Awolowo University, University of Glasgow |
| Academic degree | doctorate, bachelor's degree |
Bartho Ndubuisi Okolo, na Profeso of Microbiology wey sav as di 13th Vais kanselo of di Univasiti of Naija, Nsukka. I kom bifo Profeso Osita Chinedu Nebo and kom afta Profeso Benjamin Chukwuma Ozumba. Fo 2014, di Ekonomik and Fainasia Kraim Komison fand aot wai i dey yus moni enihao.