Anita Natacha Akide

From Wikipedia
Anita Natacha Akide
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemAnita, Natacha Chenj-am
Wen dem bon am23 December 1995 Chenj-am
Ples wey dem bon amRivers state Chenj-am
Wok wey e dey dubusinessperson, actor, reality television participant, video blogger, make-up artist Chenj-am
Wie e go skulIgnatius Ajuru University of Education Chenj-am

Anita Natacha Akide wey pipo no wel wel as Symply Tasha na Naija pesin wey dey tok for Instagram, an wey enta Big Broda Naija sisin 4. Symply Tasha stil akt inside MTV show '"The Challenge: Spies, Lies & Allies. E don win "Net Honour's Most Popula Pesin, Fimeli Pasonaliti of di year, Selebriti Entaprinuha of di year an plenti oda awod-dem. Symply Tacha dey helep "GetFit" wey bi one fitness kompini.

How e tek go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Symply Tacha go rid English Langwej for Ignatius Ajuru Yunivasiti of Edukeshon. Di Yunivasiti give am Bashelor of Arts digree in 2016.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Symply Tacha de inside di Rihaliti T.V show Big Broda Naija(sisin 4). E stil akt for MTV Rihaliti show Challenge: Spies, Lies, & Allies. Symply Tacha don do ambaserdor for faze glass kompini of "House of Lunettes. E don do ambaserdor for RealTech kompini "OxfordBuildBay" an e don do ambaserdor for di fitness kompini "GetFit". Di ogogoro kompii Ciroc stil yuz Symply Tacha as dia ambaserdor.

Television[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Tahitu wetin e do Notes Ref.
2019 Big Broda Naija) (sisin 4) Contestant (6th place)
2021 MTV The Challenge 37th season appeared in 3 episodes

How e tek helep pipo[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Natacha Akide Foundation

Symply Tacha fom di "Natacha Akide Foundation" in 2022 so dat e go fit sopot pipo wey no get moni. E stil start one program wey bi "Pad for Every Girl" (PEG) so dat e go fit helep young gel to dey klin.

  • Action Against Hunger

Na dorin di Korona Virus pirod Symply Tacha start dis program in orda helep pipo.

  • PVC Awareness Kampain

Symply Tacha go Kross Riva Stet in 2022 to advais pipo to get dia votas kard (PVC) for di 2023 eleshon.

Awod-dem wey e don kolet[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Event Category Result Ref
2021 Net Honours Most Popular Person Won [1]
TrendUpp Africa Force of Twitter Won [2]
Force of Online Sensation Nominated
2020 SCREAM Brand Influencer of the Year Won [3]
Fashion Brand of the Year Won
Social Media Influencer of the year Won
Africa Choice Brand Influencer of the Year Won [4]
Female Personality of The Year Won
LaMode Celebrity Entrepreneur of the year Won [5][6]
AV Social Media Influencer of the Year Won [7]
Brand of the year - Titans Collection Won
Auracool Most popular Female Naija Celeb Won
Net Honours Most Popular BB Naija Star Won [8]
2019 STARZZ Emerging Celebrity of the Year Won [9]
  1. "Net Honours - The Class of 2021". Nigerian Entertainment Today (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2021-09-15.
  2. "Trenduppawwards". www.trenduppawards.com. Retrieved 2021-09-15.
  3. "Tacha bags 3 awards, dominates scream awards 2020". Vanguard News (in Amẹ́ríka Ínglish). 2020-08-21. Retrieved 2021-09-15.
  4. Blog, Kossy Derrick. "BBNaija star, Tacha wins 2 awards at Africa Choice Awards 2020" (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2021-09-15.
  5. "Mercy, Tacha, Real Warri Pikin and More! See Full list of Winners at La Mode Magazine's Green October Event | Lamodespot". 4 October 2020.
  6. "Tacha Is The Cover Girl for La Mode Magazine's August Issue". BellaNaija. 3 August 2020.
  7. "BBNaija stars Erica, Prince, Mercy, Tacha win big at AV Awards 2020". Valid Updates (in Amẹ́ríka Ínglish). 2020-12-13. Retrieved 2021-09-15.
  8. "2020 NET Honours People's Choice Awards (Full List Of Winners)" (in Amẹ́ríka Ínglish). 2020-06-14. Retrieved 2021-09-15.
  9. "Queen! Tacha Beats Mercy To Win Starzz Award "Emerging Celebrity Of The Year"". Gistmania (in Ínglish). 2019-10-29. Retrieved 2021-09-16.