Adeniran Ogunsanya College of Education
Hau e go bi
Adeniran Ogunsanya College of Education
| Inception | 1958 |
|---|---|
| Affiliation | Ekiti State University |
| Named after | Adeniran Ogunsanya |
| Motto text | Knowledge, Culture and Service |
| Continent | Afrika |
| Kontri | Naija |
| Located in the administrative territorial entity | Lagos State |
| Location | Lagos |
| Coordinate location | 6°30′1″N 3°6′39″E |
| Official website | http://www.aocoed.edu.ng |

Adeniran Ogunsanya College of Education wey dem stil dey kol AOCOED na big skul wey dey for Otto Awori for Ijanikin for Ojo Aria for inside Lagos State.