Abdullahi Mustapha

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Abdullahi Mustapha
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemAbdullahi Chenj-am
Wen dem bon am2 January 1948 Chenj-am
Ples wey dem bon amKano state Chenj-am
Fest langwejHausa langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Arabic, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duprofeso Chenj-am
Wen e stat wok1974 Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am

Abdullahi Mustapha (dem bon am for February 1, 1948) na Naija profesor of Medisinal kemistri an na forma fas shanselo for Ahmadu Bello Univasiti for Zaria. Na profesor Ibrahim Garba tek ova wen e komot as di fas shanselo (VC) for di Univasiti.

How e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon profesor Mustapha for February 1, 1948.E papa am mama kom fom Katsina bot dem dey stey for Kano for Noth for Naija. E go Ralmadadi Praimari skul for 1955 bifor e go Katsina sekondri skul. E kolet e West African Examination Certificate for 1968 for Gofment kolej, Keffi. E leta go Ahmadu Bello Univasiti for 1973 wia e kolet e bashelo digri for Pharmacy. E stil kolet e Doctorate degree(Ph. D) fom Chelsea College wey dey leta join wit King's College for London in 1981.

How im tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for 1974 Profesaw Mustapha stat e tishin wok for Ahmadu Bello tishin Ospital as Pupil Pharmacist. An na for 1982 dem promot am go Senior Lekshora for di Dipatment of famasitikal an medisinal kemistri. For 2010, dem giv am fas shanselo for Ahmadu Bello Univasiti. Bifor e bikom fas shanselo for Ahmadu Bello Univasiti, e bin dey saf as di fas shanselo for Umaru Musa Yar'adua Univasiti.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]